SShatta Wale ft Tekno – Incoming Lyrics. hatta Wale has collaborated with Tekno to deliver a brand new single, Incoming, read and learn the song’s lyrics below.

Shatta Wale ft Tekno – Incoming Lyrics

Below is the lyrics to Shatta Wale and Tekno Incoming song that’s trending online.

All chase is my peace of mind
E get some things that I don’t subscribe
Bad from time for a long long time
From a long long time

I know they can see me coming
From afar fire burning
Remember when you dey do me corny
Long enough I’ve been running
Tell that man make them give me space oh
Me gun burst fire blaze oh
‘Cause we don see many days oh
Long enough we’ve been running

READ ALSO:  Download Dunsin Oyekan - Always God

Should incase oh
Tell dem make dem comot for my face oh
Oh Lord, me nah fit relate oh
Only dollar and the pounds oh
I dey chase oh

I know they can see me coming
From afar fire burning
Remember when you dey do me corny
Long enough I’ve been running
Tell that man make them give me space oh
Me gun burst fire blaze oh
‘Cause we don see many days oh
Long enough we’ve been running

We’ve been blessed oh
Many things I no fit yarn for the stable
I’m so grateful
Never think I forget how you dey protect, mmmm

All I want is my peace of mind
E get some things that I don’t subscribe
Bad from time for a long long time
Ọmọ I know say, say the sun gon shine

READ ALSO:  Jah Phinga – Ayifro(Prod. By Lonely Beatz)

Work nonstop till I reach my prime
And I work nonstop till I get dem whine
Everything solid and
E be thing and
She dey whine am, mmm

Should incase oh
Tell dem make dem comot for my face oh
Oh Lord, me nah fit relate oh
Only dollar and the pounds oh
I dey chase oh

I know they can see me coming
From afar fire burning
Remember when you dey do me corny
Long enough I’ve been running
Tell that man make them give me space oh
Me gun burst fire blaze oh
‘Cause we don see many days oh
Long enough we’ve been running

READ ALSO:  Shirley Okyere Shares A Colourful Video For “Boame” – WATCH

I know they can see me coming
From afar fire burning
Remember when you dey do me corny
Long enough I’ve been running
Tell that man make them give me space oh
Me gun burst fire blaze oh
‘Cause we don see many days oh
Long enough we’ve been running

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here